Continue to Netlog

more seconds
robbyermac's profile page

robbyermac

male - 20 years, Nigeria
23 visitors

Blog / TrÛtHfÛl L¡£$

Tuesday, 28 June 2011 at 04:45

Note: No be lie,oragutan fine pass VAN VICKER,bathroom slippers get swagg pass SNICKERS,se bi MR BIGGS &TFC dey sell pure WATER,even new born baby come with WRAPPER & MANUAL,se bi u fit go university 2 study danfo DRIVER,or as a female u go fit marry ur own FATHER,se u go like make u pastor b D'BANJ or u go fit draw tatoo with 2 nake wire 4 ur YANCH!
No be lie,na queen elizbeth young pass 4 ENGLAND,even u fit plant cocoa 4 NEVERLAND,se bi all dog dey get barking LICENCE,abi turkey nd foul fit get guilty CONCIENCE,se bi person wey holy pass 4 d world na OSAMA
abi u go fit chop DAIPPERS and BAMA,even naija still fit colonize U.K,nd price of black berry don fall down to #2k


Comment

You need to log in to post a comment. If you don't have an account yet, register now!
Your rating: 0
no rating